No not an act of money laundering, the E-naira is a welcome development and being the first African country to take this bold step to make our local flat go degital, I know most of us don't like how the country is moving but YES the launching of the E- naira is a good thing that would stay for a long time. With the E-naira you no need carry your ATM card travel as you can easily shop and make payment easily and faster.
Nor be say i dey wan dwell on the negative side, but i dey vex unto say airtime wey i buy from bank since last week never show till now. so i wan ask wetin be the assurance say this E-naira matter go fit dey well the way e suppose be? Any difference go dey between am and normal internet banking?