Some members fit no dey active here because some of the discussions here no feature their interests and since this one na thread rather than a board
I noticed this too, very possible, but also because we have never gotten local board, there should have been active discussions but we are not yet involving ourselves.
I been dey inactive due to school but I'm back now for my IT with plenty time to contribute the cause.
I know, education first. Happy to here about your IT, little time remaining.
but e go dey very formal, make we no use sey we one talk for this board come turn am to something we no go dey proud of,
I agree.
and newbies wey dey join us, I believe sey we get a partner of introduction, make una them dey try follow am e dey make everything get better packaging
My opinion about this is different, just as the introductory post is not necessary for newbies on the forum, so should the introduction here not to be necessary, but highly welcomed. What should matters most is constructive and quality posts.