~snip~
Women don dey choke for here. I welcome you @Rich222 to Bitcointalk and I welcome you to our very own Nigerian community. Abeg read the
Unofficial list of (official) Bitcointalk.org rules, guidelines, FAQ make you no do mistake by mistake. You get the point.
I don warn una before especially the newbies here say e no dey necessary to dey create topic If you want to grow your account, contribute positively to existing topics. Forcing yourself to create a topic about which you have no knowledge will always result in plagiarism. There are numerous topics on each board, and if you must create one, make it of high quality.
This kind startup dey hurt person tomorrow because those posts were quoted and dey fit use am against am tomorrow. Abeg we dey support ourselves here and dey try grow together too but anybody wey dey find way to cheat the system dey on his own.
Them nor dey know the consequences until it is too late. Plagiarism you commit when you be newbie the day you become legendary your past go find e way to the surface to disgrace you.