Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
igehhh
on 25/02/2022, 22:14:50 UTC
edith1995 say na she weh she bi, you deh address am as he. You want to turn her to Bob abi another Jubril from Sudan? Make our people deh try take advice small small but them no deh like listen. If people weh deh somewhere before you warn you of something you supposed listen to them.
We no get any female among us we no deceive anybody the number of crypto inclined women in Nigeria is very low, most of them are just doing p2p e no pass that one. Most of these our funny newbies think day here na Nairaland  you just woke up say you be woman thinking that they would give them special attention self.

About Ukraine and Russia war, na still people go die las las as people deh die everyday for Nigeria with wetin boko haram, bandits, unknown gunmen, kidnappers, deh do on the normal. All die na die.
Russia are fighting for just course but they used the wrong approach although they needed to humble Ukraine small make dem know say power pass power. Best time they will not mingle with America around Russian border. Well Putin don call for peace talk, him don show dem small pepper.