Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Charles-Tim
on 03/03/2022, 18:09:07 UTC
For the translator wey you talk, na oyibo develop am. If you get opportunity to develop your own, I know say you go develop pidgin own. Them say na necessity na em dey bring innovation.
Oyinbo come include Yoruba, Igbo and Hausa for translator. You can confirm that.

If you be content writer for ph and warri where your audience like pigin, you go write content for pigin too. Me I dey read content for pigin wela for BBC pigin.
Na true but any news for Nigeria that dey use Pigin? I prefer English.

So, as the matta be, if pigin dey hard anybody, make de person use correct English join but make majority try use pigin. According to Wiwo, e be like say language follow be we problem for getting our local board.
Pigin dominate by over 80%, what else do people here want again. What I am after is to never against anyone using English because even all primary, second, and tertiary schools are only using English to teach.

According to Wiwo, e be like say language follow be we problem for getting our local board.
100% certain that it is NO. We made progress already, see external moderators moderating our post now. I know the history of this local thread and I know how this forum works, I am certain that is not correct. All we need is oneness and never against each other but allow freedom to exist here. Pigdin people should post and people that sabi English should post.