Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Proro
on 23/05/2022, 19:37:20 UTC
Hey my people, how una dey?? I sai make I hail una.

My name Nah pouvoirp and i be confirm naija pikin.
I don dey for this forum for some time now and I still be newbie and just dey discover sai Nigerian board dey the forum.

Naija boy welcome home, here na our home for this forum, and dem say no place be like home for this world. As u come so make sure say u put eye down learn waything they learn about btc here and no copy person writing like say na ur own and make u try follow rules when dey here, welcome once again.