Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
The Author
on 09/06/2022, 13:57:17 UTC

They don turn the presidential office of our country to turn by turn affair, TiBulu feel say na him turn to rule, that na why he won answer president TiBulu by all means, make no body vote for that man ooooh.
This talk like this nor be lie oo
The way dem de do am e con be like say our voices sef nor de count. I just get one wish right now wey be say, make the country just get one voice take vote out all these bad belle people dem.
Muu just try vote with conscience for once cause e be like say na only politicians wey de spray money na e dem de go vote for



By the way, how una dey 😁😁
Runaway soldier don come back ooooh. 😄
Welcome back old soldier
Hope say you carry bread to come give us wey de house so.  Cheesy Grin