Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Wiwo
on 24/08/2022, 06:14:12 UTC
I greet all the elders on this forum, una boy dey hail o, Ekale, inauni, ehihe oma. Glad to be here.
Baba sorry but I no go welcome you here oooo, sake of say e get somethings were we no like for here and as I put eye for your mataz I discover say you make waiten we dey do here look like childs play, e better make you start small than to jump start come hang for road. This my statement so e get why ooooooooo and you know, this na local thread soon to be local board and from you history you no belong here oooo, no reason my matter ooo but na the truth be that. E go make sense make we dey enter house through the door because my people talk say pesin were enter house last na him suppose close door and persin were enter 2ru widow him na ole be that, abeg try reason this matter well. Small beginning dey make sense