Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Yawa2020
on 22/09/2022, 08:35:48 UTC
No be wetin you dey reason ooo senior man. The thing wey the gun men dey do us this country too much and our goment dey deceive us say they are unknown. So I use the name to serve as a memory for their activities cux they're known. Nothing is unknown for this country. If you know the reason why I use the name, you fo no blame me. Dem take my better people away from me. I no just fit forget those sheges.
Make I no lie you brother, your name scared me too as I see am but hearing your explanation I understand your point now. We pray the country go soon better for us all sortey we go forget the activities of this known gun men wey government say dem be unknown. Sorry bro