If we could go through these few nights left I surely believe there's brighter and better days ahead. Let us build together the kind of country we vision to live in.
Nigeria is ours to build come 2023 and beyond!
HAPPY INDEPENDENCE NIGERIA, GREAT NATION GREAT PEOPLE!
Na dis kind prayer and zeal we need as citizen of Nigerians. No be wetin oda people go dey talk say dem no go wish their country Independence Day becos say d country no dey move well wit d kind leaders wey we get now. Na we get d country and na we go beta am, even d means of sustenance and living peacefully now na something wey we go dey grateful for. Me I get hope say dis country go beta and I dey proud say I be Nigerian. United na him we go stand and divided na him we go fall.