And some youths weh witnessed the whole thing still deh get mind deh support this APC government because of wetin them want to chop from the government. My prayers na make God reward everyone according to who them support for this election. People weh deh healthy and fit to walk they beg a man weh no fit stand on his own to lead them. No be juju be that?
Dose youths wey dey support APC government have not come to do realization dat their family members are suffering 4 dis government. Let's remove money, a right thinkable man dat really want Nigerian to develop or progress e no go support APC because dey don't have good structure even gud candidate Dem no get. When I even see di poll Bossman created here for us to know who is who I was even surprised to see someone here dey vote for APC.
And these people are also angry of what happened in #endsars oo. Is it not a pretending ones. Dat is an irony. According to "Sinzwe Basi is Dead". Di onli time we will hv peace na di time Dem go press our faces into Earth wen we neva die. As e bi now. Nigerian are white men in Black skins. (Neo-colonialism). Dat means, black man oppressed, and suffer his fellow black.