Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
RockBell
on 20/10/2022, 21:43:40 UTC

online screen resolution changer

WATER FOLLOW RUN AWAY FROM ME EYE'S THIS DAY TOO, MAKE THE SOULS OF THOSE FALLEN HERO'S REST IN THE BLESSED MEMORY
  Today make am completely 2 years already.

Anytime I remember endsars, I no dey cry, but e dey give me hope and dey give me convintion say this country can be taken from the old, criminal politicians. Even dem wey be policians no believe am as e been happen.
Make Buhari maintain this him electoral reform very well and leave it as a legacy. Make INEC do their work without partial. E go better say Peter Obi go poll fail, we go know. But if them try riggam out, hmmm na Endsars promax go happen.
Bros no be lie this end sars matter the thing pain every youth and parent wey loose their pikin during the protest them think say people done forget the pain wey them cost so many individual just trying to fight for wat is right but they violated human right and nobody is paying for anything, we wey get country no get freedom for police hand again, na harassment full every were and the same people wey do this thing still want make we vote them but our eyes don open we go vote for who go help our ministry no be who go bring more pain upon us again we don to suffer abeg as you don talk am make I inec do better thing for us and make we no collect PVC keep for house abeg make we vote.