Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Agbe
on 26/10/2022, 05:36:15 UTC

As dem nab those wans na, dem go still release dem unconditionally come meet us again for society to continue dem havoc. Meanwhile, a court of competent jurisdiction don tell FG to release Nnamdi Kanu but Buhari and his men sey dem won't ever obey dat court order. Dis coWtry na real mental case. D injustice just dey too much.
Na so e bi oo my broda. Bt di boys dem arrest 4rom endsars, Niger Delta and Southwest since 2015 still dey jail. Dem dey release Boko Haram without proper rehabilitation. Dem go still do weti dem like. I hear say dem go killed pipo at Been early October. Buhari know weti im dey do

Na di FG dey make di court dey do injustice things in we contri. How di FG go disoboy court judgement. Den where is di rule of law. Na all these things dey make di police and court dey get liver dey do nonsense things.
Now in Bayelsa police dey collect money 4rom any pesen wey buy fuel. Black market people na #500 while 4 house use na #200. Omo I was shocked when I met Dem yesterday on my way going out.
Nigerian is mess.