Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Mr.right85
on 19/11/2022, 23:57:27 UTC

Dis FTX matter eh, e dey mak wave 4 d crypto industry no b here o nd na just consistence negativity all round. Imagine money way dey lose frm one exchange, jst imagine am. Still on still, no be d top exchange o. Notin way centralization no go teach us 4 dis we space ns my hope be say, mak we sey learn.

Market still dey bullish nd if I no dey lie eh, d feeling harsh nd still, e go help as e still b d first 4 plenty pipo. Mak we experience as e dey be nd also njoy am wen e better. Pipo way go ft hold, scale thru to bulls, e go get more faith in bitcoin.