I dey disappointed say our president Buhari get mind carry governor of Central bank Godwin Emefiele, minister of state finance and budget and national planning Clement Agba, even Efcc boss Abdurasheed bawa and others come unveil new note wey dem say cost billions of dollars to print but nothing dey new chai nothing we no go see for this PDAPC regime na only our voters card go save us.
You dey correct baba dem don use this one chop billions of naira and last last see wetin them come up with. I no really see any difference in the new currency. The thing just look like bleached naira note.