~
Our oga I greet oh. you scarce like fowl teeth.
Na true my broda for dis ur talk and dat ogbenge proverb wey you drop there too. Owa people talk sey
if persin see wetin dey bigger than farmland, dem dey sell barn. I get better offline engagement last week wey tie me down. I still neva even dey free dis week sef but I go try dey spy here.