Oga boss I greet you. This wan you talk na exactly wetin dey wori pipo. Small achieve you feel say you don big pass evribody. This your own don inspire me to drop this one but the house go help give meaning to am.
Proverb: Who dem give quit notice no dey pack for daytime
Hmmmm... I don crack my brain tire and I come come up with this two mean.
1. Shame is what you get when you're knock down by life's challenges that cripples your finance.
2. When the services or contracts of an intimidating or oppressing superior is terminated in place, he/she would not bid farewell to his subordinates/colleagues as a result of shame.