Post
Topic
Board Other languages/locations
Re: African Proverbs in Pidgin
by
Mpamaegbu
on 26/11/2022, 06:15:29 UTC
I just dey reach here now and I don dey para say I don miss plenty tori and I don take time read plenty parable fr here wey I don laugh tire.
My broda, we welcome you wella. Welcome, wey bread 🤪

Quote
I dey really reason am say our fore father's been really get big talks for mouth.
Nor be small thing oh. Dem really get betta yarns for mouth and e dey reflected in their songs and folklore of those years. Nor be now wey songs just dey empty with lyrics wey dey only promote materialism and obscenities.

~
I welcome you too for owa abule. I for still pour you colele wata but e don finish for my fridge. Abeg, you go help us here. We nor too go school to dey understand pure English. We dey break am here with pidgin.