See brodaly me go say this matta go well for pipo wey get betta tank here no be pipo like us wey gain ground here self.
So e betta dem carry another work gum body dan to just dey hustle round here wey be say pesin no get home say him fit grow. Na this tin dey make me no too put eyes here at all.