if dem join join piss for a particular spot e dey bring foam.
Elder Mpa, this one dom burst my head this morning because I still dey remember how me and my guys dem dey piss together when we dey grow up just to see as the piss go foam. Thanks so much for taking me back to my childhood life nothing pass to dey wia elders wey dey talk things wey dey happen for real life dey.
Abeg make I drop one here.
Person wey dey blow trumpet dey also comot catarrh Meaning: The simple meaning wey I get for this word na say person wey work go chop.