Based on our discussion last month, the poll dun close and na the i'ss have it. At the end of the month like dis when this analysis dun come out by our brothers Igehh and uchegod-21. The top three quality posts go received an award of 10 merits to be shared as follows; 50% for 1st position, 30% for 2nd and 20% for third. Initial budget na 10 merits but e fit increase if enough smerit dey my hand by the time the stats come out. Others fit follow this same rewarding criteria and make all the meriting happened for the local board posts of the winners wey dem make that means you gas review the account. Hopefully this go increase the quality on this thread and more engagement.
Well done senior man. As you don follow up the matter, create poll and result come out and you make the decision base on the poll. I use this opportunity to hail you and also hail all of our Nigerian people wey dey contribute dey and night and the ones wey don contribute before but no too active again for one reason or the other.
Hello everyone how we Dey na, I see a post for Facebook wey person Dey talk say Binance na the reason wey dey make serious adoption for crypto-currency in Nigeria.
We all no say exchanges like Binance are centralized and no support or protect person privacy at all, so Wetin una think, personally I no go attribute the success of Crypto-currency in Nigeria to Binance.
I no lie you, binance na one of the force wey dey drive serious adoption of cryptocurrency in Nigeria. Binance because say wetin we sabi here. Generally for the whole industry, exchanges dey help push adoption. If you check well more than 80% of newbies wey sabi bitcoin for Nigeria first land for Binance exchange.