Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
RockBell
on 03/12/2022, 19:10:40 UTC
Last last school school scam,,, na qatin you go dey hear people way no like education dey talk be that but the idea be say, make you finish the process first. Make e no be say, something suppose come out from theee one day and them go pursue you say make you commot body as you no hold certificate stand. No be so, you gata get your own, make you follow for the world and no forget say, the opportunity no finish locally, e continue internationally.


As baba do am for me na so him go run am for every other person in their own different expectations.
Congratulations on this achievement. You don do well for yourself, your family and the Nigerain people.

I go still invite you to come follow us see life way we dey see if you never beendey see am from school already. E no easy shah but, try and put hands for only qatin go benefit you. That no mean say make you no help person way you fit help. I greet una.
my brother na true you talk despite things no they work for this country education still very important, most people no know that one, looking at it na lack of education they cause all this wahala of insecurity for north and aside the professional learning for school you learn discipline, endurance and you can survive by developing strategies the way you behave will also improve, to me education no be scam oh you go surprise one they say your certificate go speak for you na waiting I believe be that.