Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Maestro75
on 03/12/2022, 20:50:51 UTC
Why u no put us on, on time make we turn up for the occasion, list this ehh I wan just dey chop rice for occasion for this period as na celebration month na e we dey so. So any occasion wey dey, no hold back, invite the house and we go mobilized come turn up and celebrate with you or any other person wey dey celebrate.

Kai, the guy miss too because na so bitcoin for flow for his celebration. You na big name for here and deh represent well. Him miss no be small. But maybe na because of the privacy thing make the bros no alert anyone here. No be everybody here want to show him face for person o.

Nigerian crypto exchange Quidax lays off 25% of its staff
In a simple word; WORLD INFLATION. I know someone will blame Buhari Grin

Shey na the same Buhari weh go talk say na crypto cause the problem of insecurity for Nigeria? Abi make him tell you say him no even deh aware of any inflation self. He is never aware of anything.  Wink