Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Anguwa
on 03/12/2022, 21:48:09 UTC

Like dis I wan use this opportunity call on all my brodas and sista Dem inside the forum to join me celebrate as today na my convocation for the university of Port Harcourt wey mark am say true true all don really don and dusted. The journey be no easy but baba God make am possible


As baba do am for me na so him go run am for every other person in their own different expectations.




Omo e no easy oo my man, congratulations I pray God will bring better opportunity Amen. Make we no de put am for mi d say e no go better, God can change anything anytime wey him want, so make we de always put hope.
As u don grad now, may God Almighty bless ur hustle wey u get because na d main tin be that.