Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
DaNNy001
on 04/12/2022, 04:00:08 UTC

The thing be say Nigerians, we no dey hard wan find comfort and na wetin the exchange dey sell (comfortability) which is why dem dey get alot of patronage from Nigerian and make e no be like we no fit used another platform like that but because of Binance simple form, many people dey rely heavily on them for their best cryptocurrency experience.
[/qoute]
Yes o no human go like something wey go give am stress. Me before now i been dey use luno app and busher app but na laterly wey as i join the forum i come  dey introduced to this confirm binance app wey deh very sure nai i begin use am.




quote author=CryptopreneurBrainboss link=topic=5121680.msg61388994#msg61388994 date=1670111962]
 Without Binance cryptocurency for still popular for the country as we normally dey embrace hustle.
Na the way the country don condition everyone to hustle very hard because if you no hustle na u sabi where you go dey. This country wey we dey so na blessing oo if you look am from one angle because I don seat down ask my self for all over the world today no country person excel reach Nigerians. The proper home lesson wey we get don double our hustling spirit and dey make us excel pass any nation anywhere individually. The only fuck up be say we no dey strong as one country but individually i fit bet am no country people reach us.