Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Zaguru12
on 06/12/2022, 20:02:07 UTC

You see this our present government, no belief anything wey d sae until the implement am immediately. Shey you been see how the take ban trading crypto that year with banks. You also see how the take announce am that day for news, the next day d implement asap. Why don't they do the same with this one now? They wan try to follow the duo process to implement am. Wetin d showcase with this dia move, make em be sae dem no d against crypto.

It's remaining 2months to the end of their tenure, they wan to the try form good make people clap for them. Abegy make them shift one side, make we see wetin our next President go be gets in stock for Nigerians.

Me wey share the information about NITD I no get any email sha  Angry anyway congrats to people wey receive the email from them. I wish una luck for the training

Bros I see say u dey vex about this government but make that no make no reason things well. Banning of something no need that long approval. But this taxation matter no be something on crypto only but other digital assets. Moreover the stuff dey inside Finance bill so he must pass through FEC before president go relate am to House. So make we calm down, even if them Don do bad if them wan put new initiatives now wey go favour we no go mind at least the next president go know where to begin