Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: Nigeria (Naija)
by
Anguwa
on 08/12/2022, 21:54:42 UTC
⭐ Merited by Marykeller (1)

The main reason why dem kick against the cash withdrawal limit na because of the forth coming election. Because if this policy take effect , e go really affect them well well as them no go fit get hold of enough cash wey dem go use they give 2k to voters for polling units during the forth coming election.
Na wetting me self de tink, had it been dem don keep money 4 house wey dem go share u no go hear from dem, but as government change money, government no wan make dem too withdraw d money go bribe people for election time, maybe na why dem bring fat policy, but as e go affect dem, them Don de complain. Dis country na only God go save us.



I wan tell the upcoming members sae, no limit of rank dey impossible to reach, 4months ago, I d this forum as a member rank, but see where I d today. If I can do it, you too can do it also. Just believe and push harder to be a better poster
Na so so good news I just de see today, another person don rank up again. Congratulations Marykeller on your new rank, una achievement de try give me some motivation but e no easy to get to this stage, but i sha know say one day, person go get dere.
More Merits to come, and more greater contribution to the forum.