Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Cryptomultiplier
on 17/12/2022, 20:40:47 UTC
[I hope say dem go play their part well in ensuring a free and fair election.
Na the prayer wey dey many people lips right now. As onto recently news just dey fly every where about burning of INEC offices, we hope this one no go discourage the fairness as PMB talk.
Na one chance for another 8years, make those wey never collect try make time to go collect am o. At least na the way we know best for now.