Abeg my people Wetin una fit talk for this kind matter ? This our country where are we heading to? With this wahala everywhere everyday.
Na this kind news dey make me nor dey like carry waybill for anybody because people dey very wicked. Even normal in country trip, I still dey fear. People wey dey plan Japa make una Sabi wetin Dem dey give una to waybill o. Some people sef na shoes wey dem dey hide drugs. I hope say the person wey go suffer the punishment na the person wey give the drug and not the carrier