Abeg my people Wetin una fit talk for this kind matter ? This our country where are we heading to? With this wahala everywhere everyday.
This is a very good update because sometimes we trust people too much, not even knowing that they don't have any pure intentions. If this woman had been caught with that stuff, nothing would have prevented her from being sentenced to prison. This is to say that people just really need to be careful in everything they do.
Na waa o, na so persn 4 dey inside help con put encef 4 katakata. Na why, e hard 2 help 4 dis world. No b becus say d persn na wicked persn bt, watin persn don see dey mak am dey weary of certain tins.
Either she like am or not, she 4 don get record b dat o. Maybe she 4 ft prove herself nt to concent say na she pack d bag by herself nd say watin dey d bag no b her own. Maybe she 4 gt small punishment bt, e 4 still reach her nd once she don get record, na serious scrutiny go dey come her way anytime way she wan travel.
Pple jst dey do tins shah, dey cunninglycommit crime wth anoda persn as victim.
If ur mind no carry, mak we try dey commot body.