Ok boss man, make we dey push am dey go fes as you talk. Very soon na bitcoin discussion topics go full the board. ThankGod many campaigns now they consider local board post, so person wey wan create topic for bitcoin discussion fit carry am come here. Wehdone!
Yes but piple dey carry am go out side bcoz di encouraging system here e dey very slow if not u go dey see bitcoin related threads 4 don full here. And dat is why still need MORE MERIT SOURCES here in di board. Di ones wey dem dey give boss e no go anywhere and im dey give well well. Just dat di thing no reach im anywhere.