Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: This idea go reduce our daily expenses.
by
uchegod-21
on 10/08/2023, 08:13:25 UTC
I know everyone has there own points but come to think of it okada man tire dey less for road and en dey push am go volcanizer abi? And fuel dey finish for some motor the owner dey push am go filling station Shay? So even if the electric bike battery off for road we go still push am go our house nah naija we dey, the only way to overcome this situations nah to dey very observant to the battery percentage and make we calculate the distance before we move go any destination, So my brother that one no be issues.
Well, you been understand my point but you no kuku reason am well before you replied. You mentioned something wey dey interesting. If petrol finish for person bike, e dey push am go filling station. This means that the filling station fit dey like 1 pole away, so there is a destination for fuel.
If person tyre less, dem go push the bike go vulcaniser. There is still a destination where air will be refilled.
But if your battery die, there is no destination apart from your house which might be several kilometres away from home.
I am not saying that the technology is not fine, what I meant is that the early adopters will suffer it before them begin build electric charging points for streets. I hope you get my point now.