You are a Sr. Member in di local board and u been dey we dey tok about di Spamming di local board, creating the same threads in the local board. Oya look at dis
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5462608.0 and I believed sae you don see dis thread here and you ignore it because u wan create thread, even at that u for make comment on the already existing thread instead of creating new one. Abi you never read dis rules before
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5430885.0 please if u never read am before please do am so u go fit guide oda people.
In addition, Weti you tok e no dey too different from di oda thread, it would been a good comment and merit would have been awarded to it. I would prefer you lock dis and make comment over there. Be a good examples to younger ones
Sometimes, e good to cool down comprehend wetin pesin dey try tok before you begin lash out. You for just ignore the thread if you feel say nah spam Op dey spam but on closer look, e be say nah you don spam because nah outright out of point you don tok.
Before you call out someone, first check weda you dey right. Even the topic wey Op bring different from the one you drop link to.
On another note, Op you no suppose surprise for this mata. Ur government right from time nah confused people full am. Today them go talk one thing and tomorrow them change am, if them no blame Media for fake news, them go say them don think am say nah welcome development.