Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: WE RISE BY LIFTING OTHERS
by
Gozie51
on 29/08/2023, 08:32:38 UTC

Lastly make you nore fear newbie today go turn Legandary member tomorrow ...na just hardwork and time e go take.
Doh.


Na the key word be this. No body sideline anybody because all man dey hussle too even those wey you see for up , so you still need to focus and keep moving while understanding how e dey go. The Naija forum wey dey now self dey help unlike before. So make you dey look front and show commitment with post wey person fit show interest. No where dey easy, so if you find yourself here, learn, work and grow.