some oyibo dey read we dey talk and some of Dem dey watsup when we talk
I will even like it if I can see some whites or non Nigerians that give me merit, it means they still gain from me even as I am posting in Nigeria local board.
so is good make we make sure sey the tins we talk e plenty for our pigeon pass the one wey we use corit English talk, this Tori wey I come tell my brother's and sisters wey there.
Did you know the largest forum in Nigeria? Nairaland.
https://www.nairaland.com/. It is in English.
All largest news are in English. I mean Punch, Channelstv, PremiumTimes and many of them
I am guessing that there are some people behind this.
Another tin wey dey important we wey naija people suppose dey do, na to help our country people make dem grow becuz na una people go still help dem to grow, we no go expect make person wey from another country dey carry una brothers and sisters along, make una dey try dey show love the wey brainboss dey show people love for the community, make una know sey injury to one is injury to all, and when we urinate together it will come outside foam.
CryptopreneurBrainboss is a merit source.
I noticed that merit giving on this local board is partial. It is not about people creating the best quality posts anymore.