Please, come with informative, educative and useful posts next time.
If i dey your level i no fit come dey talk all this balah balah talk for my board, you b Sr man wey suppose the make the local board of naija to dey shine and our people wey dey new to dey grow but you dey attack your own people even 4 the local board you still dey attack Dem, na like this wey person go use make you leader wey you dey fine, e get any Tori wey our local board wey no dey educating, no do like sey you too sabi, I don tell you b4, you don too dey old to dey talk all diz kind of things wey you dey talk.