This is a serious issue because everyone now wants to move to areas
You sure say this statement truly represent wetin dey actually happen because from wetin i dey see for my own state na places wey dey get flood wey even dey get people attention like the GRA or other areas wey estate dem plenty.
yes o, because to dey move family dey comot everytime flood come no easy. That is a big stress. E better to park go where you no go dey face that kind thing. The only thing wey go make me no park na when the house na my personal house. Like recently we go look for another place wey flood no dey reach but the amount them call for us too much.