Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Easy to say but hard to make it real in the future.
by
CryptoHeadlineNews
on 20/09/2023, 13:06:30 UTC
How are we sure say some people dey hodl their btc for that long?
It's really possible my guy say people dey hodl their BTC for that long, because it's not compulsory say person gats to own a whole full 1 BTC, before it could be regarded as such, because even if na mBTC (i.e 0.001BTC), and you can hodl it for 4 to 5 years, it's still something

Quote
Even if there people who hodl that long, na how many percent of people?
I don't think there is any statistics to show how long a BTC have been hodl before releasing back to the market, but even if it's still 0.1% of the total Bitcoin in circulation, then that means it's still something.

[/quote]
Moreover no be individuals wey still dey find wetin dem go eat dey try that. Most hodlers for that long na institutions, big boys like Elon musk dem and that level of people wey no need money for anything but you wey need money, abeg sell your coins take solve your problem except no be pressing need after all you buy am for profit and if you don already make profit den you no dey lose . However, na bull run dey come so, e depends on your neeed.
[/quote]
Yes, na true talk you just talk so my guy, because one thing I always believe be say as long as there is life, there is hope, and for that reason, for the fact that you want to make millions from next bull run don't mean you should ignore solving pressing issues affecting you and your family,  as there is always an opportunity for those who don't give up in this life.