Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: Religions dispute in Nigeria
by
Samlucky O
on 30/09/2023, 09:21:59 UTC
⭐ Merited by hugeblack (1)
My country people I greet una ooh, sometimes I can't help but wonder how good or bad Nigeria would have become if we had just one unified Religion in the country, we have Muslim and Christian religion, and the conflicts between the two religion is something else,

I guess we'll never know because it can't happen, we no fit get only one religion for the country. Nigeria dey too diverse to have only one religion but e no mean say we no fit dey in unity in our diversity. Na lack of proper education dey cause all this problem wey we dey get because when we dey intellectually equip we go understand say e no matter who you dey worship but the good in you dat's all that matters. When we dey educated, we no go allow politicians use religion to divide us because na wetin dis politicians dey do so to get favor from people wey from their religion. Religious diversity na wetin most countries for the world get but because their level of education high, they're coexisting well without much challenges, Nigeria can achieve that as well.
Everything you said is true, but were I dey doubt na say if we drchuk mouth na the place were you say if we dey educated we no go allow politicians use us.

E get wetting our people say! To know book and to get sense no be thesame thing most of our politicians know book but no get sence and some get sence and know know book.. some know book and also get sence. Some no no book and them no also get sence. And na this set of people naim dey leed us. Am them dey power dey suppress the educated ones because the have money generated out of greediness.

They no the truth and always hide it. Because if the truth is reviled they will not enjoy what dey have embesled. this set of people have bought the military, judiciary, and electoral system. When someone owns all this thing I mentioned above in a country how can dey progress? This arms of government were made for justice not for privacy.

So in conclusion to wetting op dey talk, religious unity no ft make the country better pass like this. Wetting we need na leader wey know book come get sence join am just like Peter obi. And we also need to change because we don also dey affected by our leaders.

Everybody needs to change, but we need the change to start from the top to the bottom..