Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Lets Please Discuss Altcoins
by
Obim34
on 07/10/2023, 21:36:45 UTC
As bitcoin halving, which possibly could trigger a bull run ; is approaching, one should look for good altcoins with great potential to very well in the bull run, and buy them and hold, holding is simply to cash in on them during the bull run, not for anything else.

How una take see or reason this strategy?.
OP this your thread make sense so and very nice strategy... cos me sef don even dey find altcoins i go buy before the bull run start, you suppose get at least one or two altcoins for your list wey u fit share for us, i believe you don get much experience about cryptocurrencies cos plenty scam dey on ground.