Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: cooking gas now 1000-1200 per kg
by
AYOBA
on 10/10/2023, 18:09:59 UTC
my country people, I just say make I bring this new as the thing really dey pain me Wella. the country matter don tire me and many off us don confirm say the country dey worst even more. just dis morning, as I come dey check news na e I see this one wey talk say cooking gas now na 1000 naira per kg and go likely increase for some places to 1200 per kg.

This Nigeria Matter just get as e be if not how things go just dey change any how people was happy that since the price of Petro is high and dey don bring method of cooking gas and people see am said it will favor them if dey turn their generator to cooking gas it will better than buy fuel 5litre with big amount of money and it won't save them well. And 2kg of gas go take them alot of hours with small amount of money, and now because of the weakedness of our leaders dey know wan see said our country don progress that's why don go increase the price of gas from N600 to N1000. how their wan make we poors survive in this had condition?