Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: High cost of commodities
by
Y3shot
on 03/11/2023, 18:50:27 UTC
As we approach the festive season...prices of things have really gone up...from food items... clothing..even household items and there is less flow of cash
What could be the actual cause? ...will the average Nigerian survive it? Well we only hope for a better tomorrow

Many items don put money for up, you are right if lfestival dey come na so e dey be but this matter too early because festival still far but wetin I dey think say dey cause am na the naira wey dey raise against dollar because when I accompany my friend to shoe company to buy shoes for sell, dey say the price don go up we now asked and dey said na the dollar dey affect am I come shock say even shoe wey dey make for Naija, dollar still the affect am but Sha na the bad government wey we get cause am.
This is period make we use understanding as things be comport ourselves, the season will come and go and e Jo go male sense person use all the money wey dey for hand to spend for Christmas just to show off. People should never be carried away by the season because if they let the season to get into their head it can even them of taking loan just to celebrate well which will put them in debt which it will stress them of paying back. It is better to just stay and not birder to celebrate the season because it will come and go, no point for people to run into debts because they want to celebrate.