Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Fake money is in circulation, let's be guided.
by
Tuclikk
on 14/12/2023, 11:35:36 UTC
The CBN has released a statement warning the general public to be careful of the money they accept from people. The reason is that they have discovered that there are a lot of fake money in circulation and the country. As the year is coming to an end let's try and not fall victim of receiving fake money in our businesses so it won't affect our next year and it will not land us Into problem.
https://www.talkimg.com/images/2023/12/09/EugAG.jpeg

E better oo because this money wey deh recently change na him de cause all this problem wey be say cash scarcity dey every where. na this opportunity does people wey de print fake, fake money dey look for teh teh see ahm don come now.

People will still not know how to differentiate between counterfeit and real money na customers go suffer pass for this wahala cause in a busy market when the seller is busy and the buyer is in a hurry that's the issue.

Op all of dem na victim dem be because the buyer fit collect the counterfeit money go, same as the seller too in this situation make we dey very observant with the money go enter our hand even you dey hurry try check ahm. Na the only thing wey fit save man be that.