- Avoid spam emails; many hack way Dem de run na through phishing link and Dem Dem mostly de send am go pipo email, text or even deir social media accounts. So de check if any link na phishing link b4 u click or open am.
This matte you talk nason e be. But the problem wey dey there na those phising link sometime dey hard to detect and if you no no am you ft just make mistake by clicking on it.
- de use official tools ; many times pipo de like install mod app or software enter Dem device and dis matter no clear bcos dis apps fit get back door from dis hackers Dem to take tiff ur data.
Not only that, sometimes the app wey we dey download for phone dey also require permission or asses to login using facebook or gmail to sign-up and when we do am to the wrong link with facebook you go just see say after sometime you go see say dem Don hack person facebook. Me an tipical example, because mason them carry hacky facebook account. Na later I remember say na wetting I register using facebook sign-up why make them hack my facebook account and this thing Don happen to my first facebook before I open another one. The second one also thesame thing now na my old facebook I been set use wey I go restore. And the reason na because I back am up with Gmail that's why them no fit termper am. And I Don also know the cause of the other ones wey them hack.
- de careful of permssion ; many time if we de install apps we go just de press yes yes de go we no de read d kind permission way d app de ask sometimes b4 we grant am.And no b so e suppose b. So make we try de read all dis permission and de cancel d ones way no pure.
This one main be the worst of all. And almost everybody dey fall victim of this one, reading dry always be Africa man problem to dey read before accepting terms and conditions set always hard us. And scanners no say people no dey too like reading and na there them use enter people. Na even this forum they even make me to read well well If not reading dey always hard o. [/list]