Well according to the advanced learners dictionary, it describes an educated person as someone who has a very high standard of learning, while the Oxford dictionary states that an educated person is someone that have been to a school, be it primary, secondary or tertiary, we all know that education plays an important role in the forum, cause one ought to know how to read and write properly to be able to participate in the activities going on here.
Educational dey in two ways, we get education wey get to do with school and we get education wey get to do with street. The education of school go make you fit dey employable by your worker but the one of street get wetin go make you go far for life. Smartness dey come from street as na dat one dey make you learn how to survive for life and come out triumphant.
Having just one side or the education wey be school own no dey make sense again as even your lecturer go tell you for university make you find hard work do as the labour market no dey enough time accommodate all the graduate wey university deh produced yearly. An educated person for me na person wey dun receive both school education and life (street) education.
However in my understanding asides from knowing how to read and write, which describes someone educated, i think an educated person can also be described as someone that can set defenses around themselves against the world, most of us here come from or lives in areas that's unsecured.
An educated person no dey for only book but you can be educated and still not been able to protect yourself in your environment. Been security conscious no be been educated. We get plenty people for community wey dey security conscious but dem no dey educated. Education dey more about make you know how to read and write and fit communicate effectively to the other person to understand then we go come get other forms of education but the main thing na the one I talk so.