e just dey scary how 99% of the world's data dey on the internet. Even our incognito(private browsing) data sef dey on the internet with our digital fingerprints. Me and person being dey discuss how easy e dey to actually track anybody for this earth as long as say the person dn active for internet before. if no be say some laws dey cover how this big tech company dey take collect our data, some of us wey think say we dey untracable for dn go jail sef. Everything about us actually dey internet as of now, even your "view once" for whatsapp sef. Infact any things wey you thinks say you delete still dey there only say you no get access to them again. Just dey careful of things wey you dey post for internet.
One thing wey I notice about internet be say, since no be you get access to the back end of the service you’re using, all your informations wey you don submit for that place don already dey saved for their own side and dem fit use am track you down at all time if need be. Make we forget how kidnappers and other criminals for the country dey take no dey traceable by the authorities, it is either they don’t want to do it or it will cost them a lot to do such things.
With the way technology don advance now, I no sure say any criminal fit escape crime again as long as something about dem don enter internet, even if na phone call dey make, dem fit track dem down but here things doesn’t work dat way and is becoming a prevailing issue that needs to be tackled as soon as possible. If you don’t want the internet to know anything about you, don’t give them that information you don’t want them to know about.
Thats very correct but the basic to such technological advancement here in a third world country like Nigeria is certainly at the early stages although I can concur that technology is definitely growing at a large scale but not to that level of tracking criminals to the very core of their operation. Time is coming when everything you do can't be private anymore although I know in most countries abroad it's already like that as all your data and information is already saved somewhere by the government.