I saw in the newspapers a very captivating story, that Governor Alex otti of Abia state for repealing the law backing pension payment for ex governors and their deputies
The governor has really done well by doing that, being a government is a political appointment, why do you have to pay them pension after leaving the seat, seriously it doesn’t make any sense to be to be paying ex governors pension, I don’t even know why our politicians are just so selfish, all what they care about is their pocket, and they are never satisfied with the money they have. Anybody wey go do governor for dis country, we self know say na billionaire the person go be, Wetin that kin person still dey look for money do? Wetin dey wan dey use pension do, after the billions wey dey don steal time wey dem dey office. Seriously na better thing the governor wan do.