Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: Crypto is really helping
by
Gozie51
on 09/04/2024, 04:49:54 UTC
⭐ Merited by fillippone (1)

Crypto is really helping, I get friends for school wey no get parents and right from our first year in school they have being paying their fees with the help of crypto, crypto has given a lot of skilled and unskilled individual hope or reason to survive. Crypto is really sweet and amazing because those salary wey company dey pay worker month end in crypto you fit make the money 1 or 2hrs depending na so crypto sweet reach.

I hope na crypto trading you dey talk about  Grin

Those your friends na crypto traders abi them be crypto hodlers because na when you fit trade on crypto or any other commodities you go fit make the kind of profit that you can make as company worker. If you only dey buy coins and keep for your wallet, you no go see that kind of profit oo. So it depends on how skilled wey your friends don become with the trading of crypto and trading no be everybody sabi am because loses still plenty inside trading. But surely if you know wetin you dey do and trade, crypto na more free area wey you get liberty of yourself in every aspect.