Ona good day ooo. Sometimes I dey wonder waiting this world or this country for look like if crypto been no dey because the rate of hardship in this country is too much and waiting dey cause some of this hardship na selfishness and man know man which most people call tribalism. Imagine where pesin go commot go look for work pesin wey dey in charge go tell you say no vacancy or chance for you mean while there is vacancy and you are qualified for the task but because you are not from same place with them, they will deprived you of the opportunity. Now, those vacancy, chance or slot they use to buy it and the people wey dey buy am na the big men, so times dey go buy slot keep for pesin wey no dey qualify for the job or dey go buy am keep for pesin wey never graduate from school. All these things dey very annoying, in fact e dey discouraging but I go advice everyone to keep pushing one day e go turn around for your good. However, crypto don make so many people no to get interest for all those company work because you fit dey your house dey make your cool money, nobody dey stress you, nobody to disturb you, you fit sleep anytime you want and wake up continue your work, you decide if you go work or not.
[\Quote]
If you mean say the opportunity wey cryptocurrency create for individuals wey understand am to earn from am, then you dey right, but you suppose at least tell us the part of cryptocurrency opportunity wey crypto currency open for you, because while crypto na a very good way to earn passive income, many st times, the job description wey dey inside wey person go earn from no dey always dey clearly stated.
Crypto is really helping, I get friends for school wey no get parents and right from our first year in school they have being paying their fees with the help of crypto, crypto has given a lot of skilled and unskilled individual hope or reason to survive. Crypto is really sweet and amazing because those salary wey company dey pay worker month end in crypto you fit make the money 1 or 2hrs depending na so crypto sweet reach.
The only part of cryptocurrency wey I know say fit foot bills, that's if person dey successful with am na cryptocurrency trading. If this na watin you mean, then you got understand say no be everybody really sabi this part for this country, even if them get idea, and any student wey don fit dey earn from cryptocurrencies trading at this stage fit finish school, no gree look for work.