Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Don't panic just hodl
by
Amphenomenon
on 14/04/2024, 21:15:29 UTC
That yesterday dip pain me because I no get money buy more coin, I just dey look as everywhere dey red, but e no bad Sha, another dip go come I go dey prepare keep for that one. How you go buy coin, then after dip you will decide to sell? You don dey at lost already you no suppose sell now, na hold you suppose hold am. For crypto make you know say time go come wey coins go come down, and if you fit hold am e go still go up, so nobody suppose dey panic if coin dump now. I know say e no easy make you dey check your wallet make you see say you dey at lose, but if you get patience e go bounce back.
But nor be many people know dis one but Thank God for better knowledge way don dey spread for naija, many people even outside BTT for naija dey shout by the Dip, e nor be like 2020 wey many people go for Don quickly dey sell bcos they one cut lost.

All these crypto speculators people nor too send them again like before many of us don know the truth for naija say na HODLing win am  Grin